Video Stubborn Feat Asake Lyrics de Victony - Afro

Bienvenidos a Genial.Uno Disfruta del Video de: Stubborn Feat Asake 2024 Victony » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2024! Genial.Uno!.

Video Stubborn Feat Asake Lyrics de Victony » Afro online

Victony - Stubborn Feat Asake Lyrics


Kitzo
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Solo
Solo, solo, solo
You know i've been riding solo
Way before my 'tori get promo
Now them dey call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno (dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum (bumbum)

Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (mo stubborn gan)
Stubborn
Ey

Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say na lie, uhn uhn
Say na igbo (stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (sh'ọlọun)
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (for my family I be stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wọn ni ku tan
Ye ye ye ye ye

Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (and I stubborn)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn (oh I stubborn)
Me I no dey hear word oh
I stubborn (stubborn)
Me I no fit be your idolo
I stubborn (stubborn)
Yeah

Bomb o
That money is a bomb o
Normally shey ajebo sef na hustler
Get to the money pronto
Make dey call me dike like tonto
From igbo elerin to igando
I've never been missing in action
They start to dey call me uche jumbo
When I dey wear my dunlop
When I dey wear my dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni: so many things you dunno, so many things you dunno
Me I don dey fight since when I never tall reach aunty olisa bumbum

Yeah
Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (stubborn)
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey

Stubborn Feat Asake » Victony Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Genial.Uno 2024 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2024, Escuchar Musica

Musica 2024, Musica 2024 Online, Escuchar Musica Gratis 2024, Musica 2024 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.